Fireboy DML & Asake – Bandana

Nigerian talented musician Fireboy DML after the successful release of Playboy comes through with this brand new song called “BANDANA”.

ALSO CHECK OUT:  Fireboy DML - Tattoo (Hometown Heroes Version)
The song highlights Asake. Stream and enjoy it below, and share. 

 

 

Lyrics

Bandana ft. Asake – Fireboy DML
Lowkey
All of dem don Dey notice
I’m not joking
All my guys them dem know me
Since ‘06
Have been writing this story
I no be OG
Buh if you ask them dem know me
I no Dey blow trees
Orin lo’n yimi Lori
Music chose me
Just know this and know peace
I Dey lowkey
But I’m never lonely
Sexy ladies
Come whine ‘fi slowly
Na the love wey I see
Na Im Dey give me liver
I be ghetto boy
I be sinner
Fear no body only jehova
And I thank the lord
I Dey go far
Usain bolt
Mo d’aleba
Shoutout si Awon temi ninu shitta
Bandana Lori biti 2pac
Midnight walker karashika
Dem never see me coming
Oh coming
Mogbe won ni is coming
Naija boy wey Dey go foreign
Wey go foreign
O shey mr money
I’m never weak
I never seize
Till eternity
I’m on fire
My legacy
Will not die
My family is for live
Where dem Dey
Who dem be
Dem go craze
Dem go tire
Dem go say
Dem go say
Dem no know wetin Dey sup
Lowkey
All of dem don Dey notice
I’m not joking
All my guys them dem know me
Since ‘06
Have been writing this story
I no be OG
Buh if you ask them dem know me
Na the love wey I see
Na Im Dey give me liver
I be ghetto boy
I be sinner
Fear no body only jehova
And I thank the lord
I Dey go far
Usain bolt
Mo d’aleba
Shoutout si Awon temi ninu shitta
Bandana Lori biti 2pac
Midnight walker karashika
Dem never see me coming
Oh coming
Mogbe won ni is coming
Naija boy wey Dey go foreign
Wey go foreign
O shey mr money
Dem never see me coming
Oh coming
Mogbe won ni is coming
Naija boy wey Dey go foreign
Wey go foreign
O shey mr money

Do You Wish To Upload or Promote Your Song on Our Website?. Call Us 020 531 2345 or email us at [email protected] 

YESU

I hear " My son, your time has come to shine..." ✊🏿⚫️

Related To This Artiste

Back to top button